Energy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Everyman get him own problem
Na why e be like say I no Dey care
No Dey send
Even pastor wey Dey preach need counsel
Won ma mu e binu mawobe
Mawobe rara
Me I no Dey waste energy
Me I no Dey waste energy
I'll never snitch on ma gees
I'll never snitch on ma gees
Be careful don't be sorry
Inu eda Jin
Won je eniyan ju Clifford Orji
Won je eniyan ju Clifford Orji lo
I'm so gee'd up
Loke loke o Bebe nlo
Me I no dey faraki
Power ranger, machine gun
I'm so gee'd up
Loke loke o Bebe nlo
Me I no dey faraki
Power ranger, machine gun
This life no balance oh
But mo ba oluwa duro
Mo de tun gallant oh
Emi omo ologo dia
Dem say I dey para
Oh why oh why
Bo se ire o gba lááda
Coz when money no dey
Plenty yawa go dey
Ah ah ah
Tori mio sun mo di ajin ka dollar
Omo to ba sun ko ma fi ebi kora
Paddy jimasun
I'm so gee'd up
Loke loke o Bebe nlo
Me I no dey faraki
Power ranger, machine gun
I'm so gee'd up
Loke loke o Bebe nlo
Me I no dey faraki
Power ranger, machine gun
Me I no Dey waste energy
Me I no Dey waste energy
I'll never snitch on ma gees
I'll never snitch on ma gees
Be careful don't be sorry
Inu eda Jin
Won je eniyan ju Clifford Orji
Won je eniyan ju Clifford Orji lo