Stronger Than Ever ft. Thoxic Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Stronger Than Ever ft. Thoxic - Sammy blizzy
...
It's Sammy blizzy beatz
Ehyy
It's tha XLR8 Sammy blizzy (and)
They wanna know the Thoxic
Time no dey I dey run my relay
no time to dey wait
I dey hustle every day
Stronger and stronger I'm getting everday
Start again
Ohh yes am here again
If I start explain my struggles all of you will feel the pain
My Hustle is not plain Baba God na him Clear my lane
If you hope to see my crash na God still dey fly my plane
Ave been waiting and waiting no delay am always patient
When me I no be doctor I have to many of them patient
Am still young have a mom and dad and still yet I cannot pay rent
And I hustle very hard just to impress my parents
I no live to impress anyone so mind your business
And I dey drop freestyle you look am you no go fit see stress
Success is no final same way failure is not faital
If I see this money like mortal Kombat it's brutal
Them say I no Sabi say my rhymes are feeling local
If you drop one update all this niggas dem go still cast am
Two two hundred Naira in bulk like og I blast am
I be the artist of my own life Baba God hold my paint brush
Time no dey
I dey work I dey pray
My life is a race
I dey run my relay
If the good time come I go put am on replay
Put am on replay
Stronger and stronger I am getting everyday
Stronger than ever put it back on replay
Stronger than ever
I'll be stronger than ever
Stronger than ever I am getting every day
(they wanna know the toxic)
Stronger than ever
Stronger than ever
Chasing Muller every day and I will be praying to be better
Work on the Mondays Tuesdays and Wednesdays
And I work hard every day even on the other days (other days)
If hulk carry fowl pikin e go still lay again (go still lay again)
After the rain fall sun go still shine again (still shine again)
Still shine again (blizzy)
Even on the other day (it's tha XLR8 Sammy blizzy)
All this niggas try to put me down when I am at the top (Top)
All this smoke and drinks that gat me fvcked up (fvcked up)
And this niggas introduce me to love (love)
Now am fvcked up
All this niggas try to put me down (They wanna know the Thoxic)
All this smoke and drinks that gat me fvcked up
And this niggas introduce me to love
And now am fvcked up
I don fall in again come with full speed like say I be horse
We Neva see the fame Baba God please answer us
We no fit pressure you Baba God please hear our voice
For fruit wey I no chop I join dem pay the price
This hustle no con the sweet like the chicken and rice
Me and Thoxic we dey we pray to your name eh
Thoxic self been dey sub for me na my main gee
Me and him hop on this track
Baba God promote us make we grow big
Time no dey
I dey work I dey pray
My life is a race
I dey run my relay
If the good time come I go put am on replay
Put am on replay
Stronger and stronger I am getting everyday
Stronger than ever put it back on replay
Stronger than ever
I'll be stronger than ever
Stronger than ever I am getting every day
Time no dey
I dey work I dey pray
My life is a race
I dey run my relay
If the good time come I go put am on replay
Put am on replay
Stronger and stronger I am getting everyday
Stronger than ever put it back on replay
Stronger than ever
I'll be stronger than ever
Stronger than ever I am getting every day