Ammunition ft. Terri Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Bad man Tooslim
I know you can (can)
Be where you wanna be
Gon be where you wan be
Yeah, Aje Aje Aje
Cause I know I can (can)
Be where I wanna be
I'll be where I'm gonn be
Omo wa shoma jo
Omo wa shomalo
To balo sho mawale
(ahh shoma wale)
Oya come make I give you
Through the night
Ma lo koba lize
Just give me something lyte
(something lyte)
Ammunition
She carry ammunition
Wetin she carry for back
Dey scatter formation
E Dey scatter formation
E Dey scatter formation
If you give me kpomo chop
I'll take you on vacation
Obe to dun Owo lo kpa
I want to give you my car key
You no go know sapa (no go know sapa)
Awon bad belle
Tell dem dia papa (dia papa o)
You know man ah hefty pass
Container for apapa
Elemi loma last
She know my life is fast
Everyday joromi
Till the time is pasted
See as I dey spazz
Untop the bed for you
My heart dey beat for you
Smell nice like jimichu
Ohh yea my feelings true
Ammunition
She carry ammunition
Wetin she carry for back
Dey scatter formation
E Dey scatter formation
E Dey scatter formation
If you give me kpomo chop
I'll take you on vacation