Tired ft. Draymas Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah ah ah….
Getty many dreams I dey chase
Too much pressure for my mind set
Do not bother when am silent
Many issue wey man no fit tell
Getty many things for my head
plenty noise like I dey market
Shey this one go blow for next 10 year
No be you be God so keep quite
Na only me dey my dey
Man on d low I dey work I dey pray
Na only me in my game
Last 2years no be here wey I dey
I dey thank God for the life
Chinekeme make you answer pray
Nobody wan see my face
As I dey work I dey running my race
But
Oh Lord am tire
Tire tired
For this life am tired
Tire tire
Send down messiah
Siah sial
To take over my life right now
Right now right now
Oh Lord am tire
Tire tired
For this life am tired
Tire tire
Send down messiah
Siah sial
To take over my life right now
Cus am tired
All the baddi energy
Keep off for zone
Eledami gbeminija
Jowo malo sun o
Now am top the thing
Dem Dey ask watin sup
Always on my gangja
I no do too much talk
Eru obami
Hustle mhi sure Funmi Gan oo
Cuz O sure Funmi Gan
Mama been calling me
Omo mi watin sup
How e be for lugun
Why you never level up
For the trenches wey I Dey
Many things Dey sup
Many man dey fall
And some Dey on top
If I no Dey talk
No be say I small
I no be story teller
Why you won make I talk
Too much talk
No Dey full basket Gan
Too much talk
Make you fit loose it all
Lojokan momako
Won magbomi
I believe in the game
Man no panic
Na only me dey my dey
Man on d low I dey work I dey pray
Na only me in my game
Last 2years no be here wey I dey
I dey thank God for the life
Chinekeme make you answer pray
Nobody wan see my face
As I dey work I dey running my race
But
Oh Lord am tire
Tire tired
For this life am tired
Tire tire
Send down messiah
Siah sial
To take over my life right now