Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

Lyrics

Hmm Hmm Hmm

Ah Ah


Zeeg

Yea yea yea eh!


If your heart is a prison my girl would you hold me?

My dear no be so

Coz if the money no dey

Tell me shea you go dey o

You go dey till the end o

Many things like this gon break my heart

Won dey put my man on a low low

Hmm yea!


He no dey lie

He can’t deny you

Anything He talk na so e go be

Mankind go deny you

Man go run

Things wey my eye don see oh no


He no dey lie

He can’t deny you

Anything He talk na so e go be

See man go deny you

Man go jah

Plenty my eye don see oh no

Uh! uh!


Do you believe?

Say I believe

Anyhow wey the matter dey o

I keep my grind on a 100


Do you believe?

Say I believe

Anyhow wey the matter dey o

I keep my grind on a 100


He say my man

No go too too dey worry yourself

When the money don land we dey go

We go jam we go ball we go do many things We go fly, We gon never ever stay low

As the money don land I say my manny don run all these years na lie you dey blow

Make I tell you, you sef fit know


He no dey lie

He can’t deny you

Anything He talk na so e go be

Mankind go deny you

Man go run

Things wey my eye don see oh no


He no dey lie

He can’t deny you

Anything He talk na so e go be

You see man go deny you

Man go jah

Plenty my eye don see oh no

Uh! uh!


Do you believe?

Say I believe

Anyhow wey the matter dey o

I keep my grind on a 100


Do you believe?

Say I believe

Anyhow wey the matter dey o

I keep my grind on a 100


Pat Magic Sound

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status