
Silent Prayer (Speed Up) ft. Eazyboi Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2024
Lyrics
Baba mi o fe Jabo
Oke rere I wan go (I wan go far)
If nah sin make u forgive baba I no want to broke
Make I see my own do in many ways
Make u shower me plus + many grace
Loju elegan mi kin ma gara
Loju alaro pin kin ma para
As you don see many thing wey my eyes don see
Wetin your gain when you hate on me
Padi mi jhoor make u chase your dream
No dey follow dem do eye service
’Kani pe mo bola nle i for don go far
Steady grinding i no fit loose guard
Getty raba billion dollars
I wan pull up in a beemer
Baba answer my silent prayer
Make dem see my glory higher forever
I no wan my giver turn to a beggar
Bless my hustle I no wan be a lowlife
Dem no dey tell person
My brother if you get raba,no go shenk person
U fit to do anything wey u like o
Nah ur trouble dem go dey find o
Buh no go follow them price o
Tori moma lowo biti jago ooooh
me i no wan go astray
Nah why i dey stay my lane
All the things i no dey say
Fine boy no wan pass away
If you no dey pass my brain
Better make you dey your dey
Let the blessings come my way
Me i want to fly Marley
Baba answer my silent prayer
Make dem see my glory higher forever
I no wan my giver turn to a beggar
Bless my hustle I no wan be a lowlife