Nothing Dey Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Oyieyieyieyieyie
oyieyieyieyieyaaa
Oyieyieyieyieyie
Oyieee yieyieee
See me today paaaa wey I dey shed tears
Oneday one day I go end tears
See me today paaaa I no try sef
Tomorrow tomorrow I go shy dem
See me today paaaa wey I dey shed tears
N'ama br3 oooo n'ama br3 oooo
I go end tears
See me today paaa I no try sef
Tomorrow tomorrow I go shy dem
eeeh
Dem dey talk
I be the dis
Abi the that
Big Dada ba
3nso nothing deyh
Oooooo I say
Nothing dey!!!!!!!!!!!!!!!
Nothing dey nothing dey nothing dey
Ooooo nothing dey
My brother nothing ie dey
Ooo i sey
Nothing dey nothing dey nothing dey
Ooooo nothing dey
My sister nothing ie dey
shabadabidibadabedebaaiiiiii
mmmm
shabadabidibidibadabadaeeiiii
As I dey fight for my liberty
Baba God na my confidence
eeeeh
poverty pun my Destiny eeeeh
Baba God na my everything
sika beba
mmmm sika beba
ohia ni ma tanfo
wo sore anopa always be thankful
nie wo be di na wei nin da hor
mmm hustle for the paper
kakraa b3ba den a see u later
wey I dey pray dey pray for favour
pull up ina phantom
pull up in a Bima Bima
oooo I go end tears
I say I go end tears
I say i go end tears
n'a ma breoo n'ama breoo
I go shy them
but today!!!!!!!!!!
Nothing dey nothing dey nothing dey
Ooooo nothing dey
My brother nothing ie dey
Ooo i sey
Nothing dey nothing dey nothing dey
Ooooo nothing dey
My sister nothing ie dey
shabadabidibadabedebaaiiiiii
mmmm
shabadabidibidibadabadaeeiiii
As I dey fight for my liberty
Baba God na my confidence
eeeeh
poverty pun my Destiny eeeeh
Baba God na my everything.