Money Matter Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmmm hmmm hmmm
Everybody feel the boy kiddo wonder (Yeah eh )
Ago boy to the world (Yeah eh eh)
Pikin wey no get person, e suppose get sense
The way I dey live my life I dey live am jeje eh eh
Pikin wey no get person, e suppose get sense
Na why I dey double my hustle, I dey move in silence
Money matter is a serious matter
Oro owo sha loman kami lara
Money matter is a serious matter
Oro owo sha loman kami lara
Where money dey me I wan dey
To be a man no be one day
Them no fit stop a moving train
So they fit say anything they wan say
To me only money matters
Buy Bentley for my momma
Jaiye lavida loca
Anything you wish me, back to sender
Won lemi lere, won lebami (Won le won le won ba ti)
Awon ko loluwa tokola owo mi (They are not God who wrote the signs on my palms)
Won feyin simi, leyin won beboje ni (They smile with me but behind they wish me worse )
Nkan toje temi koma shey koja mi (koma shey kojami yeah)
(What belongs to me shouldn’t pass my by)
My papa no dey like that (My dad is not responsible for my upbringing)
My mama no too gara (My mama is not too wealthy)
Tell me why I no go para (Tell me why I wouldn’t go hard)
Ago boy no go carry last.