![Forever ft. Kojo Lap](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/28/4947222e41e8491795249070118f4859_464_464.jpg)
Forever ft. Kojo Lap Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
see deh wey u dey laugh......
if u live me, i don die eh
u live me i don die eh...ee.eh ee.eh...ee..eh...ee
eh....eyee...ye
cos na you be my liver,my mother,my father and sister...
so if u live me waka Awurama..na fever go catch me till i die...
so a no go live u any day.if u die today eh,ago follow eh
no dey fear..cos abi your defender eh...your defender e..eh..
Omalicha Nwa..my sweety pawpaw...
all over de world u no get co-equall..
so like if u be food ago call you kokoo...
Orobokibo cos am madly in love..
with u my girl..see i want surprise you eh..but eno bi dollar and eno bi cedi or pounds stellin....
Will u marry me...
If na yessss...eh
Ago sing your name for ever..
Sing am for ever baby eh...
Some say abi ekpo,my love ebi koko
koko dikpodikpo ago play u wayo
so make u no follow and a dey smoke ebgo..
Caro live am oo..or one day u go dey borrow..
but u bone dem ah words..to make mi inpress..
you say u go follow me like beans and broad..
so make them pack well..cos our love no go quench..
if them think sey na lie.... Make them mark am well.....
If u live me i don die eh
U live me i done die eh..ee ..eh ee
Eh..ee...eh ee
Eh eyee eh
See majolly...a sey eno be dollar
And eno bi cedi or pound stellin
Will u marry me...
I love her she love me...
She love me so tey o... Stone gee..
She want die for me o...
yes indeed...
cos she no want to see me deh worry eh...
See majolly...a sey eno bi dollar
And eno bi cedi or poundstellin...
Will u marry me..
If na yes.....eh...l
Ago sing your name for ever
Sing am for ever baby ee
Will u marry mee....