High Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2023
Lyrics
Ooh yeah yeah yeah
Melodiz
Tell me what you want
I'll be doing all for you
Promise I go dey anytime for you
Cuz iwo ni Kan lole munumidun
Say girl if no be you, wetin man for do
Gone are the days, when I been dey form jagaban
Say I no fit fall for any gyal, bt now, love don turn me to mad man
Oh I know,I know
You the reason I dey kolo oo
No one fitto love me like you do
No one fitto love me like you do
And you know, you know
I be reason wey u dey kolo oo
No one fitto love you like I do
No one fitto love you like I do (hmmm yeahhh)
HOOK
girl na your love, wey dey gat me highhhh, gat me high
Open your door make I come insiiide, come in inside
I no fit lie say na you wey I like (hmmm noooo)
I no fit lie say na you wey I like (hmmm yhhhhh)
Still trying hard to tell yah, how I love you
For your body girl, like a tattoo
I go be inside you, like attitude
Promise to fight for yah, like a Kung Fu
I'll be coming for you like impromptu
I go show you say dis love na another level
But shawty, no go play me like footballu
(SO BABY JUST)
sofunmi jekinmo kin to wole
Ma jekin sungbalaja aaaaah
Ma jekin sungbalaja
Sofunmi jekinmo kin to wole(sofunmi jekinmo kin to wole)
Ma jekin sungbalaja aaaaah (ma jekin sungbalaja aaaaah)
Ma jekin sungbalaja aaaaah ah ah(ma jekin sungbalaja aaaaah ah ah)
Girl na your love wey dey gat me highhhh, gat me high
Open your door make I come insiiide, come inside
I no fit lie say na you wey I like (hmmm noooo)
Girl I no fit lie say na you wey I want(hmmm yhhhhh)
Girl na your love wey dey gat me highhhh, gat me high (girl na your love wey dey gat me highhhh, gat me high)
Open your door make I come insiiide, come inside (open your door make I come insiiide, come inside)
I no fit lie say na you wey I like (hmmm noooo)
I no fit lie say na you wey I want (hmmm yhhhhh)