![IDAN](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/28/1d5308597bec4bd1861ed48a706b0b2d_464_464.jpg)
IDAN Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Blasted
Flamezee on d microphone
2023 efcc still Dey burst boys
Misplace priorities 4get leaders wey em gats burst
This song suppose be about some bad bitch wit beta boobs
Buh the mata don dey mata if e too much then e gats burst
How you go burst student wey Dey school Dey chase degree
Dey put parents for thinking cos children Dey chase d green
I for like talk buh I dey lookout for d eagle
na 9ja wey dey o no go de form superhero
I’m trynna manifest all these money on my mind
Never to settle 4 less so I’m steady on my grind
VIP when we pull up u no fit see me for regular
No be abt sleepless nights ma gee hope u Dey get Mulla
As idan wey I be I no de talk too much
Industry look me less omor e don too much
Just wan secure d kpa man I’m never chasing clouts
Been doing this from trenches dem think say we just Dey start
Now I’m big like I’m buju Call me idan idan idan
Can’t compete with no oda I’m an idan idan
Them no fit catch me I’m an idan idan idan
Steady stacking up my money I’m an idan idan
Lifestyle bubble up
Hustle double up
Family carry up
No dull my nigga buckle up
You for jazz up and focus no Dey lose concentration
Cos your net worth na another man giveaway
And carry body don package now e Belike maturity
Bad energy everywhere so I look away
Money na bastard I Dey work hard make I father m
You know say money sweet like ofada rice
That kind 5star money no b other rank
If e no Dey enter Billings go Dey bother man
Bad boy smoking from d back then like exhaust
Now we Dey fly your mom bad example now na big boys
Eyes don see dirty e don clear
Man don smoke plenty e don tear
Now I’m big like I’m buju Call me idan idan idan
Can’t compete with no oda I’m an idan idan
Them no fit catch me I’m an idan idan idan
Steady stacking up my money I’m an idan idan