![SMILE ft. Abiola & SNAzzy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/28/8ff3b8dd9d5d4f82a222c3e1c39097fd_464_464.jpg)
SMILE ft. Abiola & SNAzzy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Can’t you talk reality things
Uh can’t y, can’t you talk reality things
People scary so much
Peace!!!
People scary so so much
People caring, and some people fearing
I no dey look their face people talking shit
People failing and some people dying
But I thank my God say I still dey alive
People falling and some people rising
I no wan fall Jah Jah Cum lift me up
People smiling and some people suffering
That’s just the way of life so I no wan panic
So many dying
So many people suffering
All we need is money
Cos e no go funny
I stand on my toes
And I don’t care bout no foes
Make dem leave me alone
My face sef go show
If na by chance I go run am
Nobody stop am
Straight from the island, ojuelegba to shitta
Can you remember
Striving for good life
Inside the zanga and we looking for the Mulla
Cos I stand on my toes
And I don’t care bout no foes
Make dem leave me alone
My face sef go show
Wo
I’ve been on my business
You’ll claiming the best
Killing sh** on a daily
With my cross on my chest
Head so heavy
Gat a lot running in my cell
Tonba lawon stubborn
100 times ma tun so kon gbo se
*
Mama raised me well
And ain’t tryna be a pu**y
You gon shine when it’s time
Ain’t tryna be pushy
Kin le ma Fela everyday
Tori pe mo Kuti
Omo ope oshanor
Loui, Prada gbeyan sori Gucci
**
Started from the bottom
Now this is Go time
Mama told me keep it burning
Hey son you gon shine
As you can see
I’m on my shii
I’m goin all in
Learned my lessons off bench
We ‘bout to start balling
**
Survival of the fittest
Everybody wanna finesse
Black in my blood
Like I’m swimming in Guinness
I’m coming with the full squad
Only God can be my witness
I’v been on the road for so long
But I’m All I’m seeing is BS
**
You this you do that, No cap
People go talk
So, as omo tol’ori ton ro
Tio ban shoot
K’oma Bob
Ko eti e Sapo
Where you dey go is the Top
Malo flop
Middle finger ton ba sofun e pe kio stop
***
Grind your way to the top top
No mind them talk talk
Global sounds back to back
Konnma je lo non stop
Gbemi Soke bi crop top
popular ju tomtom
Olu wa ma jami si
Ki Opelenge mi na di Don Don.