![Fimile](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/27/ce864457ca334e57b258cba017117ca7_464_464.jpg)
Fimile Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2021
Lyrics
I just need to cool my body
Need no drama
Need to get like 70 billion
For the Aza
I just want Dey do my own Dey go
Sit down for my joko
Like e carpenter say me
I want to hammer
I just want to add
A super to my story
At the end I’m gonna give
Baba God the glory
I just wan Dey do my own Dey go
Bad man want to say no
Fimile ejo say me no want to worry
Say them want to put sand sand for your garri
I want to be somebody
Anybody try to pull me down
I see them as nobody
The feeling is spiritual (spiritual)
Me no need no bad vibes to come through
So Abeg e fimile ejor (fimile)
Man dey pray for peace of mind
And plenty money
Man no one they worry
But life is not too funny
You just want they do your own they go
Bad man want to say no
Fimile ejo say me no want to worry
You just want to cool your body
need no drama
Want to get like 70 billion
for the aza
You just want they do your own they go
Sit down for your joko
Like a carpenter
say your just want to hammer
You want to be somebody
Anybody wey try pull you down
You see them as nobody
The feeling is spiritual (spiritual)
You no need no bad vibes to come through
So Abeg e fimile ejor (fimile)