Otherside ft. Jaywillz Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Woah woah woah woah
Woah woah woah woah
(Young gee Moses on the play)
Roll boy
It Nero kash
Where ya come from say they wanna know
Now they bring the vibe and it goes on( like woah)
Me a bad man say the devil know
Baby girl your friends gon roll-up
I gat the keys
Stepping to my colony
I bring the vibes and they follow me
Weekly G5 overseas
Like shawty
Sitting down me I gat the keys
Now when they see me
Some wanna be me
Some wanna kill me
Some wanna be me
Abegi make Dem free me
Them dey pray to see me
Many things I don see
Now they call me honey oh
Say me just roll-up (roll-up)
I'm on the other side
Looking u can find me
And we make the money
Go-up(Go-up)
I'm on the other side
Looking you can find me
On the other side
Cuz me I no dey bleed
Where u dey when the music no dey pay
She dey whine to the base
No delay oh
Money too much call me bae
(Money too much
Money too much she dey call me baby
Money too much
Money too much you dey call me baby
Shawty say she no go leave me yeah
Bad man steady working
Nothing tease me
Talk about the time
Wey nobody dey feel me yeah
Say na gone are those days
Gone are those days
Me just wanna roll-up roll-up
Take me straight to the other side
I'm talking bout the money
Not the other vibes
Shey u wanna be like me
Shey u wan geh money
Do u see the things I see my brother man
I know I gat the keys to the Beaman
And I know I gat the keys to the better life too
Every ending getti starting point
It's no other place but the hood
Yeah yeah yeah
If u wanna be like me
Make we roll-up
Come make we roll-up in the hood
Say make we roll-up (roll-up)
I'm on the other side
Looking you can find me
And we make the money
Go-up (Go-up)
I'm on the other side
Looking you can find me
On the other side
Cuz me I no dey bleed
Where u dey when the music no dey bring
She dey whine to the base
No delay oh
Money too much
Call me bae
Say make we roll-up (roll-up)
I'm on the other side
Looking you can find me
And we make the money
Go-up (Go-up)
I'm on the other side
Looking you can find me
On the other side
Cuz me I no dey bleed
Where u dey when the music no dey bring
She dey whine to the base
No delay oh
Money too much
Call me bae