Get Up Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
(Eat Like A Ripper)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
(Kolie Nova)
(Uhm, like-like)
Now tell that girl over there, get up and dance
(get get get up)
Lots of fun over here, come join us (yeah)
Make we show you how we dey bounce (bounce)
And me I love make friends, hate nonsense
Wanna fight you but I can't
Make you dey hype dey go, you go feel am
Coz very soon, I go land
Na this one sweet pass (ah-ah)
Shey you no dey fell am (ah-ah)
E be like lecture but na sweet gbedu
Oya, make I start? (start)
Now I got the car key, car key
Mà gbé é dé ibé
Íbó ló wà ní ísín
You go know what I mean when I pull up in that Astro figure
Can't fly like me
When we walk in, you go need shades (shades)
Coz we novas wey no dey break
Naija girl go play you dirty like sportybet
Wetin you fit stake? (stake)
I'm not the guy you play
Me sef I Sabi like Amala (-la)
You no fit find am anywhere
This vibe too pure
Chop am like Amala
Now tell that girl over there, get up and dance
(Get get get up) (get Up)
Lots of fun over here, come join us (yeah, yeah)
Make we show you how we dey bounce
And me I love make friends, hate nonsense
Wanna fight you but I can't
Make you dey hype dey go, you go feel am
Coz very soon, I go land
Tell that girl over there, get up and dance
(Get get get up) (get Up)
Lots of fun over here, come join us (yeah)
Make we show you how we dey bounce (bounce)
And me I love make friends, hate nonsense
Wanna fight you but I can't (can't)
Make you dey hype dey go, you go feel am
Coz very soon, I go land
(Very soon I go land)
(Hey, Eat Like A Ripper)
Ah, Hey, Hey
Ko-ko-kol-, ve-very soon I go land
Ko-Kolie Nova, Kolie Nova
Ah, very soon I go land, ah
Ah, ah