![Body ft. SkyBoi](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/27/d0ec32f3a7ce4b9ab0ed5491483a226e_464_464.jpg)
Body ft. SkyBoi Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Ya yeah
Nah nah nah eh..
Wey she use to kilo fun me
Okay dem dey call me David smart eh..
Body......
(Your body yeah,your body yeah..)
Make we....
(Catch konji yeah,catch konji yeah..)
Together
She wan make we vibe together
She wan make I spend all my Cheddar on top ur matta ah be Satan (aiye)
Can't believe that?
We do it 5 rounds she can't believe that..?
She make me turn unbeliever, swear ur body gimme fever(ah)
Dem dey call me David smart u look on me I looked so smart...
Getti legwork passed lily smart u joke with me am gonna gbe to live
Gba to night, party for life...
Make u my wife getti something me want
Ah Monica make I put the ring on ya finger ah..
Body......
(Your body yeah,your body yeah..)
Make we....
(Catch konji yeah,catch konji yeah..)
When are u coming?
You kept me calling?
You kept me waiting?
You kept me falling?
Kilode what's popping?
Don't you need my loveee.?
Don't you wan make I touch you?
Abi u no wan make I fuck you?
You gimme supa tension
Everything about ya so special
Body wey dey gimme high pressure
Temptation, intentions,confessions
Open ya leg make I finger ur center
Kilo ko mi make I know where to enter
Off me ur pant make I chop u like panther ah....
Body......
(Your body yeah,your body yeah..)
Make we....
(Catch konji yeah,catch konji yeah..)
Body......
(Your body yeah,your body yeah..)
Make we....
(Catch konji yeah,catch konji yeah..)
Haha... Eh don dey wey I dey fine this kind body ooo ah..
I never see ahm,but now wey I see ahm ago gbe body ooo…
Ago gbe body
Jesu egba mi
Jesu e dupe,street dey show.