We Okay Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
okay
We okay
Dem go dey stress we but ah we okay
We okay
The place where I from
Eno easy to make am o
Some go dey criticize you
Some want make you fail am o
So much negative vibes from the hater be too much
Why dem no want man to rise
Man to shine ei eii
Too much jealousy envy and greed politician ah lie to di ghetto youth
Too much promises but we never see non ah dis inna di life ah di ghetto youth
Do all the best fi go secure dem vote
When dem turn a leader them
Dem nuh think about you
Yes
Dem never think about you
(Think about you)
If the system fucked up sef
We we go make am o
Mm
If the system mess up sef
We we go make am o (ahhn )
If the system lock up sef
We we go make am o ei
If the system mess up sef
We we go make am eii
That’s why mi say
we okay
We okay dem go dey stress we but ah
we okay
We okay
Ahh okay
We okay
Dem go dey stress we but ah we okay
We okay (di youth dem okayy)
No food deya pon di table so mi haffi work fi di money
No bad vibes so mi gwaan fi mi thing
Mi nuh watch ano body
I preach love,
No want any ghetto youth fi turn a prisoner mm hm
Bien long sufferation too nuff inna system ei
Good by default mi no need no make up
Any time you give thanks give to di maker
Praise JAH , cah im addi only creator
Without no sacrifice mi pray to di maker
Yes
Without no limit
Becca mi sure one day mi ago make it inna life
And mi sure mi know cah mana soldier
(Top don top chart top skanka)
If the system lock up sef
We we go make am o
Mm
If the system mess up sef
We we go make am o
If the system lock up sef
We we go make am o
If the system mess up sef
We we go make am o make am o
That’s why mi say
we okay
We okay dem go dey stress we but ah
we okay
We okay ahh
Okay we okay dem go dey stress we but ah
we okay
we okay (di youth dem okayy)
The place wey I from eno easy to make am o yes
Some go dey criticize you
Some want make you fail am o
The yard weh mi come from
Know seh the yard weh mi come from
(Big up every youth you dun know fake era fake system (madness) )