
Blessed Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
They knows me
Kole mole
Shayo mayo
Sayyyyyyy
emi omo
This life
Emi alowo
(Won le pana aye wa)
Malola
Nitori mio mo eyin ola
Baba i wan Dey bless
Baba I wan Dey give
Baba I no wan borrow rara
Ano wan borrow
Baba i wan Dey bless
Baba I wan Dey give
Baba I no wan borrow rara
Ano wan borrow
Me just wan Dey bless mama pocket
I wan Dey bless everywhere I Dey go
Everywhere I go make dem Dey calling my name
Make dem shouting my name
Dey Knows me
Me just wan Dey bless mama pocket
I wan Dey bless everywhere I Dey go
Everywhere I go Make dem shouting my name
Oya calling my name
They knows me
Oh I remember where I was coming from
Life is easy,
take it easy
Shey Jeje,
like sean tizzle
Take it easy my brother
Shey Jeje my sister
Aye yi ole eh eh ehhh
Life no be so
We just wanna have fun
Work work, get money
Catch cruise, live life
Thanks to the lord
Thanks to the lord
All I wanna do is thanking the lord
I pray many things to come my way
Counting my blessings jo dada
Everywhere I go now
Make dem Dey calling my name
Make dem Dey shouting my name
Say make dem Dey shouting my name
Make dem Dey calling my name
I pray many thing to come my way
Counting my blessings jo dada