![Dorime ft. NL](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/27/8d72ee4baafe4ef8a0dfc74dd939f039_464_464.jpg)
Dorime ft. NL Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Today na today eh ,Mo fe party oo oh no
Mio fi lo le eeh,Mi fe she aiye ooo oh no
For this night eee ,Mo ma Joli oo oh no
For this club eee ,Mofe sha Aiye ooo oh no
Oya
Money don drop make we party oo
Gbe omo meta to ni iBa di o
Hennessy meta Pelu Chelsea oo
Moni Dorime Kan fun mummy oo
Me dey party me no joke oo
Ice on my neck No be fake ooo
Oya Cash water e dey hot oo🥵
Oya For this night e go choke oo
Mo ni Dorime oh oh noo
Awon Temi wan shey amino oh oh no yey eh eh
She wan roll she wan roll she wan chill with the big boys
As e dey hot oo me I dey lane
Tell your maye say make e no delay
Baby come over omo no regret
Owo po nle baby no be play
Me want to bam bam 💥
Hmmmmm
Me want to chill With the big boys
Me I geti dollar 💵
Hmmm
Alaye meet me for Qulots
Me and my niggers on the high way
Tell your bobo say make e find grace oo
Make we pull up oo with the fine babes oo
No forget say me I get taste oo👅