LOWO Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Aaahh Aaahn aaaahn
Aaahh Aaahn Aaanyee
Bmelody
Yhiaa!
One time for the love
Say all the people wey Dey support me
Two times for the ginger
Say all my homies wey Dey pray for me
Yehii
Three times to my papa
To my mama
For the love all time
See
Na then wey Dey come through for me
Even when I don’t deserve it
Dem Dey for me
Even when I don’t deserve anything it
Dem Dey for meee
See that’s just for real
That’s just for real
Mofe lowo
Spending the money gaan
Hmm
Mofe lola
Getting the dollars gaan
Mofe nawo oooo
Moshi malo wo oo yeh
Hmmm
Mofe lowo
Spending the money gaan
Mofe lola
Getting the dollars gaan
Mofe nawo oooo yeh
Moshi malo wo oo
Area!
Listen to my music till am popular
Girlie going bigger everyday am pushing na
See now!
For the love wey you give
I am grateful
For the support wey you show
I can’t thank you enough
All my people
Mofe lowo
Spending the money gaan
Hmm
Mofe lola
Getting the dollars gaan
Mofe nawo oooo yeh
Moshi malo wo oo
Hmm
Mofe lowo
Spending the money gaan
Mofe lola
Getting the dollars gaan
Mofe nawo ooo yeh
Moshi malo wo oo