![COMMANDO](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/27/4de4742fab3b457893ed0ae47e643acd_464_464.jpg)
COMMANDO Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Kinda kinda!!
Vibes on vibes everyday
I don Dey no be today
Na my matter dem Dey talk for town
Na Allah be my conforter
Na baba Dey do am oo
Me I no Dey plus am oo
Anywhere dem hear am o
Dem must to dance na oo
A ya yaa
O yoo yoo
Who be that
Omo mama tee ti de o
Call me the bad commando
Teba ti gbo kema jo
Irobo wa do
Omo ijebu eweso
Call me the bad commando
Teba ti gbo kema jo
Irobo wa do
Omo ijebu eweso
You’re feeling the nigga
Nigga wey getti swagger
Swagger the ginger
Kindamoore the singer
Omo onile olono
Mio ki shey Omo governor
Wongbo orin mi de London
Mo wicked you can call me younjohn
A ya yaa
O yoo yoo
Who be that
Omo mama tee ti de oo
Call me the bad commando
Teba ti gbo kema jo
Irobo wa do
Omo ijebu eweso
Call me the bad commando
Teba ti gbo kema jo
Irobo wa do
Omo ijebu eweso