Miracle Sound ft. Boy Pro & Kargo Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2022
Lyrics
Ahhh
Abeg see abeg
Abeg no do like this to me
Abeg
I beg you in the name of God
Abeg
Abeg you
No spoil my life wetin
I wan dey use chop
She no wan c*m
but she come for money
She want more for this Kind
Economy
She gimme joy like she be molly
Like crayon baby come color me
Abi who get this shawty
She wan chop my money
And no wan give me body
Girl you must be funny
Stir me like coco
Hold me like popo
Her body na yolo
Kargo na we gb
Stir me like coco
Hold me like popo
Her body na yolo
Kargo na we gb
Kargo ma we gb
We gb
We gb
We gb
We gb
For the Holy Ghost
We gb
Kargo ma we gb
We gb
We gb
We gb
We gb
We gb
Kargo ma we gb
We gb
We gb
We gb
We gb
We gb
we gbo
If she dress she go fine normally
Customer costumer lee
Ogogoro go dey shak normally
Odinaka suppose Nack normally
Normally
Ice on my wrist
Eyes Omo eyes Omo rii
Na everyday we dey find more money
you go fit shoot my like Omori
Like Omori
She wan dey high me like she be water for Sapele oo
She wan dey whine me like she be wangele wangele
wangele oo
All other girls I swear all of them be ale le le oo
Would you be my baby oo
We go dey wangele oo
My Bebe my Bebe oO
My bebe oo
Wangele wangele oo
My Bebe oo
Wangele wangele oo
My Bebe
Wangele wangele oo
Hmm ummm
Hmm ummm
Hmm hmmm
Hmm hmmm
Hmm ummm
Hmm ummm
Hmm hmmm
Hmm hmmm
My Bebe my Bebe
Wangele oo
Wangele wangele oo
My Bebe oo
Wangele wangele oo
Wangele wangele
My Bebe
Hmm ummm
Hmm ummm
Hmm hmmm
Hmm hmmm
Hmm ummm
Hmm ummm
Hmm hmmm
Hmm hmmm