REALITY Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Ile Aye Toto
Aye Toto akamara
Lekki tollhgate ni fashola tipada ri cameral agbanoni
Ile aye sumi
Iye omakan anybody
So my brother make sure
Make sure you get this money
Ha ha
Ile Aye Toto
Aye Toto akamara
Lekki tollhgate ni fashola tipada ri cameral
Aya
My padi dey for me for where
Alaye you Dey funny
When dem go do you your eye go clear Na why we Dey like this
But shey na like this wego Dey Dey
Work for you send me money he go Dey tey
Shey na like this we go Dey Dey
Keep pressing for the day wey hustle go pay
Oh oh ooooh
Na why we Dey like this
Oh oh ooooh
Tawa jo mu garri
But shey na like this wego Dey Dey
Work for you send me money he go Dey tey
Shey na like this we go Dey Dey
Keep pressing for the day wey hustle go pay
No fugazi No fugazi
Hen
My song Dey sweet like puna ni
Oya go to party Shake your body
You no this life no get party two
Your brother go chop your eyes tanbati lowo woni sope kogba
Ha ha
Elejo shey pof pof pass tonbati ronje woni sope kogba
But ibiori made koni shai de
Party after party every Friday
No more tonbo but only champagne
When nobody they only jah Dey
ibiori made koni shai de
Party after party every Friday
No more tonbo but only champagne
When nobody they only jah Dey
Hen
Na why we Dey like this
Na why we Dey like this
Tawa jon mu garri