Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Story Of My Life And My Country

Story Of My Life And My Country

Story Story

Just Story Of My Life And My Country


Emilokan

I waka to my left no good road

I look into my right no water

Fuel don cost sef country don scatter


Who dey drive V8 sef dey contact

Many many many story wey just full mouth

We change president sef still no better

I even tell my girl make she understand me


I say money no dey, shey you Dey whine me

Shey you dey whine me ni

Many many many things wey man dey see

Many many many Hits still no record deal


I love my family so much but one fail me

Oluwa, Shower your blessings

My brother stole my chain but that is a lesson

Emi Lokan now is my turn you can see the blessings


You can feel the blessings

Me I no cry, me I no panic

Oluwa dey my side, shey you can feel it

I just dey pray for grace, I no be disgrace


Na life I dey live I be running my race

But still going with faith

Emi Lokan

Story Story


The Story Of My Life And My Country

Story Story

Just Story Of My Life And My Country nah na

Emi Lokan


Just Story Of My Life And My Country

Story Story

Just Story Of My Life And My Country Ahh

Emi Lokan


Emi Lokan

Emi Lokan

Never the less, me I still love you

Always go behind your back, me I will side you


I lost my girl, I lost my friends, I even lost my mind

Na money I dey think that's why I'm always on my grind

Na mama prayer dey keep me going so I must shine

I nor care wetin you think about me so fuck y'all mind


Emi Lokan

Story Story

The Story Of My Life And My Country

Story Story


Just Story Of My Life And My Country

Nah nah

Emi Lokan

Just Story Of My Life And My Country


Story Story

Just Story Of My Life And My Country

Emi Lokan

Emi Lokan


Emi Lokan

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status