Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2022

Lyrics

yeah

it's Gusty

the street dey hard

we dey try to fight back

Money sef dey scarce

Oluwa come give hand

Boys no get joy

Dem dey scatter

Dem dey murder

Mothers no get joy

Dem dey think

Dem dey cry out

Pikin commot pikin no come back

wetin we dey see we dey see na just blood wey pump out.

Everywhere no safe and na risk to Waka go out

Government sef don scatter

Dem dey force us to dey close mouth

Sha some place dey safe

the rich are getting richer

the poor are getting poorer

But na we still come dey suffer

more we getting tougher

then the level become higher

and the more we try to break free off these chains and shackles

Lord it's getting harder

this country be like fire

even if we go hell

devil sef go feel the suffer

Right from this Earth

we don ready fro the fire

Oh lord we dey your back

everywhere you go we follow

We your children

everywhere we go

we gat your logo

But this life is too hard

people sef dey fight for "moko"

we just wanna live fine

even tho we live in ghetto

yeah.....

we just trynna get higher

oh lord we thirst for height

please come and quench fire

I gat so many wishes

come fill my heart desires

I wanna stay strong

till you come

like Paul and silas.

I just want to reach the tower

I know say I short

but God go make me so much taller

I pray for his Grace

I know he help me make I manya

I no dey debate

Cus I get God wey get the fire

Last last we'll die

use your time and use it wise

life sef is a dice

am not sure you'll roll it twice.

calm down in life

if you rough you waste your time

calm down and think

what I say is just the fact

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status