
Getty No Want Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Chaaa ! Getty Getty Getty
EnaMEAN
Oh lord of mercy mercy mercy
Mhmm hmm , dem no wanty wanty wanty
Oh lord of mercy ! Mercy mercy mercy
Take 5 cedi wey you say no
Adey hia 1 cedi but Ano go get
Soak gari, you Dey show body
Ano chop from morning eno be so funny
You go dey uptown go dey rob rob
Me if I Dey up t ago dey job job
Work work on top tes3 ponkor
Mor on kor s3 womp3 diaa menkor
Rich man son wey tire , Benz go dey pick am go oo
Poor man son wey no chop , empty belly edey carry go sleep oo
So my paddy , eno be hurry
Br3o br3o for the money hw3 Killy Killy
Kudi kudi kwaache ( hmm) kawokudi
Kaman John John , eye red my money money
( ego be like )
Getty Getty No Want
Wanty Wanty ! Wanty No Get
Getty ! Getty Getty No Want
Wanty Wanty Wanty
Getty No Want
Wanty ! Wanty No Get
Getty ! Getty Getty No Want
Wanty Wanty Wanty No Get
Getty Getty Getty
Wanty No Get
( s3 womp3 aa, obi p3 oo)
Ha !
Walento walansa
We Dey tire with the “ Yes Sir “
Massa, Messi dey for Barca
You dey jue jue me , Ano be sadakan maasa
Monday , Sunday - different name
Your day , my day - no go be the same
Today , your day - Ano Dey complain
My day , maintain eno go turn skin pain
Linga linga linga linga - lingi lingi yoo
( who the mafia ?? EnaMEAN)
Linga linga linga linga - lingi lingi yoo
( mafor aka tia ! Tia tia tia )
Linga linga linga linga - lingi lingi yoo
( who the mafia , herh ! Who you dey fear ?? )
Linga linga linga linga - lingi lingi yoo
( mafor aka tia ! Tia tia tia )
Getty Getty No Want
Wanty Wanty ! Wanty No Get
Getty ! Getty Getty No Want
Wanty Wanty Wanty
Getty No Want
Wanty ! Wanty No Get
Getty ! Getty Getty No Want
Wanty Wanty Wanty No Get
Getty Getty Getty
Wanty No Get
( s3 womp3 aa, obi p3 oo)
Getty Getty Getty
EnaMEAN
Oh lord of mercy mercy mercy