This Money ft. CoolDarex & TinoBlinks Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Give now
Give me money now
Make E no be later baba give me money now! 4×
Mumsy Nbe Nile, My Dad Dey for Hometown!
Awon Padi mhi , Gbogbo won Tiwa LoUptown!
Tin Ba Lowo Lowo, Kini mofe ma sen Ta!
Nah why I Dey hustle Harder, Ki Life mhi le Better !
My Mumsy no Dey play, Nah everyday, she Dey pray!
Kin Lowo, Lowo, if possible Kin ma Fo LoKe!
Kin blow bi Portable , Kin Gbayi Bi Barryjay!
Ko Loun Bless Hustle mhi , Koluwa Tete Bamise!
Nah everyday I Dey grind!
Coz, nah money I Dey find!
Mo Bere Lowo Oloun, why ti everything seh wa Hard!
Epe Apamhi, mood mhi Ar Change, Mo tun Ma Sad!
Ain’t gonna do money ritual , Coz, I’m not ready to Mad!
Yoruba people won ni , Aaro Kun Tu, Naa San Moh togbe,!
Imoh yen mon San tii now , Eeri Kan Bi Mo se wa Gbe!
Tin Ba Pere Owo Lowo, Awon Padi mhi, Won ni Dami Loun!
ØŁÜWÄ Answer my Prayer, Kowa Tete Damiloun!
Aaaa!
If I no make this money wetin I go do?
Cos I no won keep looking like a fool!
Make my level high, from lowlife to highlife, make me self dey fly high,
Oluwa change my story
Make I enjoy my glory
Fun mi lowo, Fun mi Lola,
Kin Le fi logo mi
Oluwa change my story
Make I enjoy my glory
Fun mi lowo, Fun mi Lola,
Kin Le fi logo mi
Mmmm....Tinoblinks leleyii.
Money sweet oo
And I go do anything I will never fake it o
I must make it o
You gotta drop me the
Link but
It must be legit o
Hnnn eenh!
Cos me I dey para
Call me Don Dagan
I'm tired if trecking
Boarding okada
Make me commander
Commanding their father
Coz me I no bother.
Oh my brother
Pass me the Gucci expecting my Prada oh eeh.
Apekanuko ni mo fe eego oo
Fimilokan balee oluwa oh wee!
Just to get this money, nah everyday I dey hustle!
I keep on grinding, every-night, Mi o Kin Sun!
If the money don Dey , everything go Bubble!
Mi o like Wahala, Ni mo se ma n Sa fun Trouble!
If I no make this money wetin I go do?
Cos I no won keep looking like a fool!
Make my level high, from lowlife to highlife, make me self dey fly high,
Oluwa change my story
Make I enjoy my glory
Fun mi lowo, Fun mi Lola,
Kin Le fi logo mi
Oluwa change my story
Make I enjoy my glory
Fun mi lowo, Fun mi Lola,
Kin Le fi logo mi
Give now
Give me money now
Make E no be later baba give me money now!