![Money ft. Billirano & Deliz_Omolope](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/27/e994cd3c2abc4492a86333c43984a46b_464_464.jpg)
Money ft. Billirano & Deliz_Omolope Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2022
Lyrics
Ehhhnn ahnnn ahnnn
Boi Federal....Let them know ooh ohhh
It’s Gbemzxy the hottest Producer
Deliz Omolope Akiiikaa
Ahhhnn ahhhnnn
Ummmm ahhnnn Eehh
i am I am I am Billirano
Only money fit to give me joy the
If no be money matter Ebiwon kinaa so
Sometimes pussy no dey turn me on
Me just wanna get this money ehh
I no fit japa for the Sapa
Normally boys turn to Grandpa
Oro aye lomumi masaka
If today no work tomorrow fit better ahh ahh
I no fit to sanile ooo Sanile
Nah money matter make me run away
Run away oooh Run Away
Nah money matter make run away....
Akiiiikaa.....Rey
Obi toriba danisi sheybi be lamagbe
Awon kan foju keremi wonni mileand rale
Ibi temi detiwa Adura langba Akin sepe
More money more blessings koluwa gbemileke
Ota fejekin seke timba side kin rere
Enimowe lomo way mo durore bi sharafa
Yoruba loni Ibadan Hausa loni Taraba
Awon he turkey iwo wafe fun awani cassava
Won law in morinko won loun form Abeni Salawa
Omo toun binu omo toun pàrá
Mofunwo lodindin won tun gba jara
Awon melos ino nati jawa
Them like me for hood I Dey seal up for area
I be hustler I no be lazy man
Emigan fema lefo talosope kosowo Leko
Only money fit to give me joy the
If no be money matter Ebiwon kinaa so
Sometimes pussy no dey turn me on
Me just wanna get this money ehh
I no fit japa for the Sapa
Normally boys turn to Grandpa
Oro aye lomumi masaka
If today no work tomorrow fit better ahh ahh
I no fit to sanile ooo Sanile
Nah money matter make me run away
Run away oooh Run Away
Nah money matter make run away....
Emioma wale aye maya
Gbogbo ogun mi I won conquer
Orun nile aye loja
So we pray make we no suffer
Uhhnnn But we keep on elevating
Oda koda awon temi wonma gbomi....
Enemies keep on hating
Back in the days them no like me...
We started from the TRENCHES
All I no nah to show love to my homie...nnn
We just Dey give them what the wanting
Everyday by day I see Jah blessing...nnn
We started from the TRENCHES
All I no nah to show love to my homie...nnn
We just Dey give them what the wanting
Everyday by day I see Jah blessings all over me
Only money fit to give me joy the
If no be money matter Ebiwon kinaa so
Sometimes pussy no dey turn me on
Me just wanna get this money ehh
I no fit japa for the Sapa
Normally boys turn to Grandpa
Oro aye lomumi masaka
If today no work tomorrow fit better ahh ahh
I no fit to sanile ooo Sanile
Nah money matter make me run away
Run away oooh Run Away
Nah money matter make run away....
It’s Gbemzxy the hottest producer
We started from the TRENCHES
All I no nah to show love to my homie...nnn
We just Dey give them what the wanting
Everyday by day I see Jah blessings all over me