Stress And Pain Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Sweet Bowy Daya
Ohh nah nah na
Ehhh eh
As I dey broke.. I no too get joy
Sapa don cut me for body joint
Only me know how as he dey pain me gon
all I care for is money and Joy
Ehhh ri’ee ehhh
Brother time no dey
You gats to work hard….make your pay no late
Sha’ma seh he go dey okay
Just dey pray brother no lele
Ehhh ri’ehhhh
To my stress & pain
For the lonely days
Nhigga rich in pain
Still can’t believe
Say I still can’t believe
Ehhhh ri’ee ehhh
To my stress & pain
For the lonely days
Nhigga rich in pain
Still can’t believe
Say I still can’t believe
Ehhhh ri’ee ehhh
Otu Turi to
Man don see tori kosowo
But no matter
Imma Dream chaser
Lagbara oloun he go dey better
Everything wey hard he go dey alright
Omo iyami seh you know na time matter
Ehhhh
Forward ever
Me I no fit fall
backward never
Man dey feel
Omoh boi man dey see
Loke loke
Everyday I grind…
I pray 4 pay day
Kori ba’mi sey…
make he no late
Mama go chop…
but timey no dey
Ehh ri’eh aahh ahhh
Timey no Dey ehh ri’eh ah ah
To my stress & pain
For the lonely days
Nhigga rich in pain
Still can’t believe
Say I still can’t believe
Ehhhh ri’ee ehhh
To my stress & pain
For the lonely days
Nhigga rich in pain
Still can’t believe
Say I still can’t believe
Ehhhh ri’ee ehhh
They won make I sober
Back to sender
Anything you wish me, brother back to sender
Me I no fit wo’yaa
I gat jehoval
Any weapon form against me shall no proper
Ehhhh ri'ee ehhh
To my stress & pain
For the lonely days
Nhigga rich in pain
Still can’t believe
Say I still can’t believe
Ehhhh ri’ee ehhh
Ehh ri’ee
To my stress & pain
For the lonely days
Nhigga rich in pain
Still can’t believe
Say I still can’t believe
Ehhhh ri’ee ehhh
To my stress & pain
For the lonely days
Nhigga rich in pain
Still can’t believe
Say I still can’t believe
Ehhhh ri’ee ehhh
To my stress & pain
For the lonely days
Nhigga rich in pain
Still can’t believe
Say I still can’t believe
Ehhhh ri’ee ehhh