Don’t Rush Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Yoruba boy here eh
Wa shoti moti
Why you wan kill my vibe
No time for kitikiti
Only money on my mind
All my guys and shawty
We go pull up in a geng (geng geng)
Dem no go tell person
But na u go learn lesson
Yoruba boy from the ghetto
Wetin i don see dem no know
One day i go manifest o
I go ball …me i no rest o
Ah ah eh won fe modi abajo
Easy with me please don’t rush
Jah dey bless me e no dey pause
Won ni kin ma toro lo
Hmmmm won fe modi abajo
Easy with me please don’t rush
Jah dey bless me e no dey pause
Won ni kin ma toro lo
Yes i came from the hood
Where we no dey do pass our do
Only cannabis and kush
High on a spot and snooze
Nobody go dey for you (i swear nobody go dey)
Leave me make i chop my life
Smoke banku
Scatter body here me i no hear no rules
Zero competition i dey catch my cruise
Pass me lighter ….ayewada
Yoruba boy from the ghetto
Wetin i don see dem no know
One day i go manifest o
I go ball …me i no rest o
Ah ah eh won fe modi abajo
Easy with me please don’t rush
Jah dey bless me e no dey pause
Won ni kin ma toro lo
Hmmmm won fe modi abajo
Easy with me please don’t rush
Jah dey bless me e no dey pause
Won ni kin ma toro lo
Wa shoti moti
Why you wan kill my vibe
No time for kitikiti
Only money on my mind
All my guys and shawty
We go pull up in a geng (geng geng)
Dem no go tell person
But na u go learn lesson
From the ghetto
Wetin i don see dem no know oo
One day i manifest o
Oh oh manifest o ah ah eh ah eh
Ma korede….kolade….kowo wolewa