Your Love Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Scooter
Yeah
(Ahaaaaaa)
Uh yeah
Henna boy again
Oyo my love o
Baby your love dey do me zozo
And I no fit wait again
E be your body dem dey come to
Make dem no go gbase you my love o
Dumebi ride me like a motor
Cause e be you dey blow my brain
Girl this love gatt me falling
Shey you no go fall my hand baby o
Ahaaaaa
Your love don change my life o
Your love don do me right o
Your love don blow my mind
Blow my mind o
Your love don change my life o
Your love don do me right o
Your love don blow my mind
Blow my mind o
Shey you no go fall my hand baby o
I no go fall your hand baby o
I no go do you bad baby o
Ehhhh ehhhh
Shey you no go fall my hand baby o
I no go fall your hand baby o
I no go do you bad baby o
You so cool bebe
You dey make a man mezebu bebe
When I see you girl I belle full bebe
Girl na where you dey Henna Boy go dey
I'm feeling you bebe
Hope you no go mind kari bottom belle
Cause I no go play you laka Dembele
Odo na where you dey Henna boy go dey
Baby because sey
Your love don change my life o
Your love don do me right o
Your love don blow my mind
Blow my mind o
Your love don change my life o
Your love don do me right o
Your love don blow my mind
Blow my mind o
Shey you no go fall my hand baby o
I no go fall your hand baby o
I no go do you bad baby o
Ehhhh ehhhh
Shey you no go fall my hand baby o
I no go fall your hand baby o
I no go do you bad baby o
Your love don change my life o
Your love don do me right o
Your love don blow my mind
Blow my mind o
Your love don change my life o
Your love don do me right o
Your love don blow my mind
Blow my mind o
You so cool bebe
You dey make a man mezebu bebe
When I see you girl I belle full bebe
Girl na where you dey Henna Boy go dey
I'm loving you bebe
Shey you no go mind to be my wife o
Girl na only you wey gatt my heart o
You give me love
I no deserve