This site uses cookies. By using this site, you agree to our Privacy Policy and EULA
Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Coconut head me I get

If E no set I no go rest

Facing my fears I no relent

Hustle go pay God go do best


Everybody Dey hustle for the bag

For the muller for the raba

But las las say u go come still paiii

U go come still die Kini mofe so


I don't want to die young yes I pray

Who be them be solo makin dey

Royal Rumble I just want to race

Bundle bundle kowo shati pe


Omo lakisa mi ma dala so

I go burst there head with my fearless song

I go top the chart u go see with ur phone

And there mother self go see for TV


I no dey fear them any more fearless

Even them wizard no fit catch me fearless

I go dey raise and u go see fearless

After u see u no go stand tall fearless


I no dey fear them any more fearless

Even them wizard no fit catch me fearless

I go dey raise and u go see fearless

After u see u no go stand tall fearless


I no dey fear them I say who be them be

U no dey see me abi u dey jozy

Nah grace brother make u rest

If u like make u kill ur self nah u sabi


Konkon bilo jeka jo joo

Money surplus oga yema rojo

Carry ur fellow man brother shogbo

That's the reason way u no go fall


I no dey fear them any more

Even them wizard no fit catch me

I go dey raise and u go see

After u see u no go stand tall


Everybody Dey hustle for the bag

For the muller for the raba

But las las say u go come still paiii

U go come still die Kini mofe so


I no dey fear them any more fearless

Even them wizard no fit catch me fearless

I go dey raise and u go see fearless

After u see u no go stand tall fearless

NG +234

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to support.boomplay@transsnet.com.

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status

              Want to hear more?

              Sign up for free and listen to over 100 million tracks, playlists and podcast.