![MAKE MONEY](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/21/3a854d6d39f5431ca2fc274f9176f2b8_464_464.jpg)
MAKE MONEY Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
As the love Dey low
Make money my bro
Do not say yes
When you need to say no
Plenty things just dey my mind
If I think am too much
Problem just Dey pile
I just want to love
But Make I make money for life
If I think of loving omo
True love too dey hard
As we dey try
I just wan enjoy my life
Make I gbese to the
Tiktok sounds online
Everything wey give me joy
Na wetin I dey like
If I tell you say easy gan
Omo na lie
Omo na lie
As the love Dey low
Make money my bro
Do not say yes
When you need to say no
As the love Dey low
Make money my bro
Do not say yes
When you need to say no
If you want to love put effort
Person wey you break him heart
Go break another heart
Plenty demons for street
Don dey make truelove dey cast
Everybody no be scum
Because he broke your heart
I know e hard
My guy hustle make you shine
No Dey follow love alone
There's plenty more to life
Na consistency dey make
A superstar to shine
Shout out to omoge
Wey no depend on man
But na she scares
Wan le le le
Wan o le muwa
Wan le le
Wan ole muwa
Wan le o
Wan le o
Wan le le wan o le muwa
Pour me a glass of wine
Pour me like Jesun
Omo olope jaye re
Wan le o wan le
Wan le le le
Wan o le muwa
Wan le le
Wan ole muwa
Wan le o
Wan le o
Wan le le wan o le muwa
Pour me a glass of wine
Pour me like Jesun
Omo olope jaye re
Wan le o wan le
As the love dey low
Make money my bro
Do not say yes
When you need to say no
As the love dey low
Make money my bro
Do not say yes
When you need to say no
Wan le le le
Wan o le muwa
Wan le le
Wan ole muwa
Wan le o
Wan le o
Wan le le wan o le muwa
Pour me a glass of wine
Pour me like Jesun
Omo olope jaye re
Wan le o wan le
Shine Shine