
Hallelujah Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Come thru yeah
Make i love you, burst ya medulla
She shake it, she spectaculla
Put your hands up in the air scream "hallelujah"
Bless to God
I be big man no follow me talk
Bad girl wan give me pon' pon'
Put your hands up in the air scream "hallelujah"
Blessings go scatter, i worked too hard for this
My mama on her knees, na God wey dey do this thing
I'm always with you in spirit if i no dey physically
Na the smartest students get minimum wage
We rich they sabi
They sabi ,they sabi, they sabi ah-ah
All glory goes to the highest say hallelujah
They sabi ,they sabi, they sabi ah-ah
All glory goes to the highest say hallelujah
Bad girl wan carry me do jangulova
She sabi at math so maybe she go solve all my problems(solve all my problems)
Whine fine waist on your body, she got shape just like cola
Next session go come then make we run am all over(all over)
Make i talk or you wan talk?(uh-huh-uh huh huh huh)
You wan talk or make i talk ?(uh-huh-uh huh huh huh)
Kilode(kilode), what you say (what you say) no dey play (uh-huh)
My life sweet die
Whoever say otherwise
Fire dem with the thunder
Blessings go scatter, i worked too hard for this
My mama on her knees, na God wey dey do this thing
I'm always with you in spirit if i no dey physically
Na the smartest students get minimum wage
We rich they sabi
They sabi ,they sabi, they sabi ah-ah
All glory goes to the highest say Hallelujah
They sabi ,they sabi, they sabi ah-ah
All glory goes to the highest say Hallelujah
Come thru yeah
Make i love you, burst ya medulla
She shake it, she spectaculla
Put your hands up in the air scream hallelujah