Only You ft. Femzie flexy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
subtle chant
oh my shawty, oh my shawty, oh my shawty ah ah
gbagbe Tola, gbagbe Sade, gbagbe Shakira ah
Omoge no fhor, no dey envy, all these nighas we go still invite them come our wedding dem go get the IV…
Omoge ma fhor, no dey envy oh, the things you dey do na him make me dey want to dey chyke you, sight you, I like you
No be lie my boo, Ye eh eh eh
Fine fine kele dey for street, but na only you I want oh…
You I want, You I want Baby oh
Sexy shima full the street, but na only you I gbadun oh…
You I want, You I want Baby oh
Shey you go be my wife
Make I be your man
Make I foot all the bills
I want you in my life
Shey make I be your man
And you go b my wife
I go do all the things wey you want, I say make I b your man
Omoge no vex for me
All the things I don do for you
I know say e Dey pain you
Me sef I no Gbadun
So me I won dey for you
As you Dey always Dey for me
I just Dey fọ the way you whine the thing for me you dey make me kolo oo
Fine fine kele dey for street, but na only you I want oh…
You I want, You I want Baby oh
Sexy shima full the street, but na only you I gbadun oh…
You I want, You I want Baby oh
oh oh oh oh
Wo oh oh oh oh oh oh
Wo oh oh oh
You I want, Baby oh
oh oh oh oh
Wo oh oh oh oh oh oh oh
Wo oh oh oh
You I want, Baby oh
subtle chant