Workaholic Boy ft. Cazulee Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Girl I'm sorry for waste your time (My bad )
Only my hustle wey Dey my mind (Am sad )
And I go hard I don't wanna go home
Cos nobody's really knows tomorrow
I wish I was born in a wealthy place
My girl I for take you to many place
And as i want this change
Omo ope gats start from the early age
I gat my eye on that big bag
Reason why me have been steady chase
Monday to Saturday omo oro mi there is no holiday
You can call me workaholic boy
Am not holy and no body except only God
Where am coming from is very long
You don't know my story
When you see me brother no Dey judge
Sorry girl man gats to stack up
Making is a must before man go love up
Don't wanna go back to where am coming from
That's why my hustle gat me moving biti gunshot
No be say we lazy or we no sabi shortcut
But I no wan do wetin no go make me last long
I keep my head up focus on the stardom
Dream too big shut down many many stadium
Legendary things e no easy but we gat God
Imma workaholic boy
Till I pull up inna two door
Kinde di omo tan so
Making money non stop
Ki Omo ologo turn up
Ke mi ati eh kale pull up
Have been on the road so far
cos I gats to get money
I wish I was born in a wealthy place
My girl I for take you to many place
And as i want this change
Omo ope gats start from the early age
I gat my eye on that big bag
Reason why me have been steady chase
Monday to Saturday omo oro mi there is no holiday You can call me workaholic boy
Am not holy and no body except only God
Where am coming from is very long
You don't know my story
When you see me brother no Dey judge