![Bring Update](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/15/92cd5b31a3384a6b8bf8f79c535897cb_464_464.jpg)
Bring Update Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Pure rhythm aah aah
Music fiyaya
Rukakakakaka
Ahh ahh ahh ahh
Riadem
Loco dem
Pure rhythm aah ahh
Music fiyaya
Fiyaya
And if i make too much money oh
Is not too much for me oh
No give me advice
Wey no go bring money oh
Suffer is not for me oh
Bring update
Share money oh
And if u not talking money
Ejor ema pemi oh aah
Money Dey knicker
Money Dey my car
Money Dey for room
Monica Dey my bathroom
One shirt, one knicker
When I Dey onipan
I carry pon pon
Dem no give me oshuka
Anything wey u Dey do to conquer poverty
Make u take am serious serious serious serious
Anything wey u Dey do to conquer poverty
Make u take am serious serious serious serious
Anything wey u Dey do to conquer poverty
Make u take am serious serious serious serious
I am loosing my sleep
I am loosing my mind
How I wan take Dey sleep
When money no Dey aza
No matter the amount
Wey I get for my bank
Me am not satisfied
Cos I still need extra
Okay
Money no dey reach person
I say
Money no dey reach person
As you Dey pray for God blessing long life Abeg no stress me
Money no dey reach person
I say
Money no dey each person
As u Dey pray for God blessing, long life Abeg no stress me..
okay
Anything wey u Dey do to conquer poverty
Make u take am serious serious serious serious
Anything wey u Dey do to conquer poverty
Make u take am serious serious serious serious
Anything wey u Dey do to conquer poverty
Make u take am serious serious serious serious
If you not talking about money pls don't call me
I see you guys like to party
We do this some other time
And am done for now
I catch you guys later
Mychael tunez
Riadem