Wanja Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Wanja - Nexx
...
Kill dem all
Its nexx you know oo
Nexx
I give thanks unto jehovah I nor dey fear cuz I know my level o
Some things e na game over I no relent and I nor fear devil o
Dem nor know
No level o
Now dem want to stop me
They wan stop me
They can’t stop me o
Now dem no fit stop me oo
Oya wanja
Toba tiri mi oya wanja
From the east to the west Omoh wanja
(Chorus)
Toba tiri mi Ehh wanja ehh
Oya wanja Toba tiri mi áre wanja
From the east to the west oya wanja
(Chorus)
Toba tiri mi áye wanja ehh
Àre wanja Toba tiri mi àre wanja
From the east to the west I dey wanja ehh
Toba tiri mi áre wanja ehh (x2)
Second verse
Been through a lot in a map
Eyes don see wetin map no fit yarn
Omo e no easy and e no funny
Make dem kele bole just to get the money
Sometimes I wake up thinking wetin I go chop if you no get the money you can’t even get the job eyes on the price and enough to the top been on my price I dey hustle nonstop
I dey hustle dàdà dey hustle for my money
Dey hustle torikpe don give a damn don’t give a damn what they talking o(x2)
(Chorus)
Oya wanja
Toba tiri mi oya wanja
From the east to the west Omoh wanja
Toba tiri mi Ehh wanja ehh(x2)