
Omo baba carpenter (Extended Version) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Omo baba carpenter (Extended Version) - Olumide
...
This is not the life that I choose
Papa no dey we dey push
Hustle all day for a good life
Mama dey cry for the muller
Nobody go dey
Oluwa dey for me
I hustle all day
NO sleeping
Them say make I find money
Even mama self don dey think
Ama Shishe dada just to eat. X2
My father die with no money
Shebi na me Dem no believe
One day Dem go see me for TV
(chorus) x2
Omo baba carpenter
We dey face disaster
Am living like a rascal
I no one day e go better
Na the same boi wey sell chin-chin
Na the same boi Dem no believe
Na the same boi wey dey dream big
One day you go hear my music
I no go ever see my daddy
I cry hard no more daddy
Baba dakun make you bless me
Bukata yakpa Lori mi
It so hard we dey try
Only mama make us survive
I no say life is hard
But one day man go dey alright
Most times I dey smoke away my sorrow
Cause man reason many things you don't kno
Oluwa jeki ri ogo
We dey cry many times no owo
chorus) x2
Omo baba carpenter
We dey face disaster
Am living like a rascal
I no one day e go better
Hustle hard for the money
Left home very early
Daddy die many shenking
Kosoro man keep pushing
Small boi still dey for trenches
Make my music dey for top list
Make Dem hear me make Dem know me
All over the world
Make Dem feel me
2016 I lost my daddy
I no giveup
I keep on moving
Baye sheri
We are suffering
ThankGod say
Mummy keep praying
2016 I lost my daddy
I no giveup
I keep on pushing
Baye sheri
We are suffering
ThankGod say
Mummy keep praying
chorus) x2
Omo baba carpenter
We dey face disaster
Am living like a rascal
I no one day e go better