Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

AL AL FATIHA

ISAJA

Lona meje

Meje meje yeh


FATIHA

ISAJA

Lona meje

Meje meje


Yah Allah,

Make my glory no go pass me by

Anything I do make he pay me now

Anything I want

I go buy


Commot for naija and go dubai

Ire olokun ire olosa

Shey you dey hear me nah?

Bullion van k'ema


Maa fi koore wasilemi nah

Oda owo joo

Ko ma Shey daami

Ko ma Shey daa mii nah


Ali Ali FATIHA

Allah ishaja

Lona meje

Meje meje


Ali Ali FATIHA

Allah ishaja

Lona meje

Meje meje yeh


Oje loje

Elo? loje?

Oje loje

Elo loje?


All the way from the bottom

We Dey hustle to the top

We Dey work we Dey grind

And the grind no fit stop


Hennessy for the cup

Na champagne we go pop

When the money go come

Na your eye e go sup


Allow me chop my life

Make dem leave me alone

Abi where you been Dey when dem no

Gimme loan


I Dey call on my bro

But e no gree to show

Na the time I Dey know

Say I Dey on my own


Wo mo fikanra sise me

I Dey hustle for the night oh

Nobody to shock

I just Dey hustle for my life oh


No be by my power

See my brother no be might oh

No be you go tell me see

I know my future bright oh


Elo loma je if I Dey order Hennessy

If I order the Azul and then I telli the person

Wey Dey carry dorime and then I teach ham the lesson

And I tell ham what to do if you wan ball like Messi


Chorus: oje loje

Kilo we kilo we kilo we?

Elo loje?

Ah ah ah


Oje loje

(Kilo sho mi gbo)

Elo loje?

Elo loje?


Mo n Bo


Funmi ni client kan

To ju igba client lo

Sapa season OTILOR

OSHOHALA make I dey ball

Duro gidigba no dey fall


Sebede Sabada

Oshi mo ta pada

Citizen Nigerian

Loud by Canada


Street ti take over

Won ri mi won wa ni gba

Sapa ni boss

Emi gan isakaba


AL AL FATIHA

ISAJA

Lona meje

Meje meje yeh


AlFATIHA

ISAJA

Lona meje

Meje meje

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status