Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Alright!

Huh!

ROA pon dis

Yeah!


Bros e nor concern you abeg leave am

The matter vex you to your bone, abeg free am

Not as body scratch you, you wan take screed am

Try dey overlook things, nor go peel am

So many things wan try surpass me, but I'm reminded, to just stress less, man I've decided

With my 2 step and my head bop

Probably even try to even add some leg work and step stomps

Word dey the street say nigga too tough

People dey piss am off but ovbioba nor dey talk

See I am just chilling sipping drinking my stuff

Thinking better thing, shove their rubbish to the wall

1 for the time Benin boy stead grinding

2 for the time when we still dey jaiye

3 na the time wey we nor get for gossip

4 we go walk with Jesus like Kanye

Cus we don tey for this matter, no play

Trenches don dey full so i don dey try gbess

Steady running things, this muller we go chase

Trouble trouble peeps nor gp ever take our space for this place


Evbinya Agbinaba

Arule ba Agbinaba

Rhunda

Evbinya Agbinaba

Arule ba Agbinaba

Rhunda

Ugbenso o Awa Awa

Rulẹ́ gbẹ́rà

Ugbenso o broda sista

Lahor gbẹ́rà


E don chok

E don chok

E don chok

E don chok

See jaguda wey dey try me don dey collect strokes

With crowd surround with phones filming and wan post

Bloggers online tafia posting online post

Chai!

With all these sweet shorties for my side

My guys harsh but me jeje dey for one side

Thinking hard buying a car with doors suicide

Can anything come out from the south side b side

Feeling the beat as it stream through my chest and injest and it pierce all the way without stress

Talking funny ish in her ears and she tears baby pears without fear laughing loud with no stress

Aghasoghedo Edo Odion

Edo gha so ghomwan Edo Odion

Aghasoghedo Edo Odion

Edo gha so ghomwan Edo Odion


Evbinya Agbinaba

Arule ba Agbinaba

Rhunda

Evbinya Agbinaba

Arule ba Agbinaba

Rhunda

Ugbenso o Awa Awa

Rulẹ́ gbẹ́rà

Ugbenso o broda sista

Lahor gbẹ́rà


E be so oh

The trials and the tide of the sea can't mess with my flow oh

And I know oh

I'd swim the 7 seas as you can see I'm just trynna be dope

Put on your sun shade we're going to the beach

Always stay strap, these are things I can't teach

A stitch in time now they say it saves 9

That's why I'm never off-guard with no 9 Millimetres

Now I'm running kilometres

Fuck all these damn haters

Account reading all these figures so you see now

I'm just trynna chill and pay some of my bills

So pay me up and show me love as I showcase my skills

1 for the time when we chilling.

2 for the time when we still dey jaiye

3 na the time wey we make out for family

4 we still walk with Jesus like Kanye

Rhunda


Evbinya Agbinaba

Arule ba Agbinaba

Rhunda

Evbinya Agbinaba

Arule ba Agbinaba

Rhunda

Ugbenso o Awa Awa

Rulẹ́ gbẹ́rà

Ugbenso o broda sista

Lahor gbẹ́rà


Yeah!

Do your own make I do my own

Yes oh

No trouble

Take am Jeje

Easy Easy

Eh!

ROA pon dis(pon dis)

Yeah!

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status