Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Hmm mmm mmm mmm mm

Rayzor


Yadman

Make u no Dey look me like badman

Make u no catch feelings enter this place come dey envy my dance with your woman

I say badman

Enter the place make we shutdowns

Tell all the girls make dem wine down

Sprinkle the liquor and dance to my tune

Kos I know say you feeling this


This is necessary

Everybody must feel happy

Tonight

This is necessary

Everybody must feel tipsy

Tonight


Ma lady

Hold on me

Me ah Dey cover ma Stephanie

She say cuddle me

There's cold in me

Go rough with me

Don't go off with me

My Agony

Gave me a company

But I'm on ma feet

I be like Anthony

Shey na palm wine wey u want

or you just want to

Just want to lay with the boy take

Ma virginity away from me na na

Beginning of something

I was lead by something

You were up to something

Do me like u wanting

want me all time

Just the touching and loving

A Nigga was up for money all night

I swear

I never had a lover like the owo


This is necessary

Everybody must feel happy

Tonight


This is necessary

Everybody must feel tipsy

Tonight


Na so then go try me koko below

Na so dem go try push me go below

Na so dem go try push me down but I dey for cloud9

And I no get their time kos

there's something inside the loud

Yadman don enter the place

E no Dey look Uche face

It's time to free me no

It's time to free me now

Go tell my hatters to wait


If you see this

You will see that

If you come close

Baby girl I will sing for you all night

Kos I want make we Dey alright

If you hold on

We go Dey jealous this hatters ahah

Dem go ask Shebi na Rayzor

Which time

Dem go say Shebi na Rayzor which time

Ararararaaa


Yadman

Make u no Dey look me like badman

Make u no catch feelings enter this place come dey envy my dance with your woman..

I say badman

Enter the place make we shutdowns

Tell all the girls make dem wine down,

Sprinkle the liquor and dance to my tune

Kos I know say you feeling this


This is necessary

Everybody must feel happy

Tonight

This is necessary

Everybody must feel tipsy

Tonight

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status