My Story Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Uno you know
I'm crying in my room while I'm covered in blanket
Praying to God make he guide my step
Many things to do but I face my front first
Jesus blood make he cover my head
Friends turn foes when na them I trusted
Now close friends wan dey cut my bread
Animosity don dey mix with concern
How can I get all the things I've dreamt?
I gats to provide now for my family
Take e one puff make I cure insanity
Get e one girl wey dey stress and bother me
Still dey find through ball Mohammed Elneny
I'm a lover not a fighter
But all na vanity
Happy ever after don jam anxiety
Everybody calm down no draw my energy
Look you for compassion I no want sympathy
Ah ah ah
E get wetin dey do me
Do me
Wey dey do me
Ah ah ah
And if I start to tell my story
I no go finish
Ah ah ah
E get wetin dey do me
Do me
Wey dey do me
Ah ah ah
And if I start to tell my story
I no go finish ah ah ah
If at all I fall I no fit call my guys
Every time I call dey first talk their side
Am I meant to blow hope I never miss my flight
Or am I making music ahead of my time
But if I tell you this in confidence
No go dey come dey spread my gist
Olofofo you don dey bè
Please just stop your false pretences
I see through all the games you played
After all the things you said
I gats to provide now for my family
Take e one puff make I cure insanity
Get e one girl wey dey stress and bother me
Still dey find through ball Mohammed Elneny
I'm a lover not a fighter
But all na vanity
Happy ever after don jam anxiety
Everybody calm down no draw my energy
Look you for compassion I no want sympathy
Ah ah ah
E get wetin dey do me
Do me
Wey dey do me
Ah ah ah
And if I start to tell my story
I no go finish
Ah ah ah
E get wetin dey do me
Do me
Wey dey do me
Ah ah ah
And if I start to tell my story
I no go finish ah ah ah