Jaye Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Hmm hmm hmm hmm
Gemini gemini gemini inn inn inn
Eeey ey ey
Boy T.star lomo yen
Brother work smart
Make you stay focus
Stand on your feat
Make you no go fall
Jaye lo make you no dey
Dull
As omo ogbom make you
No give up
As I day work I Dey pray
Kori bamishe
Omo ti ko to mi
Won ti pop champagne
My load is heavy
Jowo bami gbe
Ha ha ha
We day this life
for a reason
Pass me the blunt
Make I reason
If them bully you
koni meaning
tepa mose e
Kode reason
Steady on my grind
Kowo lepe
Awon tolaye
Wonti bami se
Hmmm hmmm hmmm
Wonti bami se
Ah ah ah
Won ti bami se o
Aye o
Monilati jaye o
As omo ogbon
To mo je o
Moni lati rale o
Aye o
Monilati jaye o
As omo ogbon
To mo je o
Moni lati jaye o
I be dey running things
for a long time
No dey looku face
No dey send them
Hustle every day
For my paper
Kin jaye lo
Gbomo to Shan
Stand on ma ten toes
nobody knows
As you can see
Kosa alabaro
On jah on jah
Me I just dey pray
Me I just dey pray
Success
Pay day
Big bags
Fast car
Bullion van
Bullion van
Bullion van
An an an
Aye o
Monilati jaye o
As omo ogbon
To mo je o
Moni lati rale o
Aye o
Monilati jaye o
As omo ogbon
To mo je o
Moni lati jaye o
El-beraca
Bered-Eli
Hmmm hmmm hmmm
E e e e e