Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Jah eli jah ah ah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah ah


Oluwa no forget say na me be

Your only son

Me and you get contract together

No bridge am

Be like say you don dey forget say

Na me be your only son

The boy wey go blow the family

Never still blow now


The suffer don dey too much

Can't take it anymore

The suffer don dey too much

Can't take it anymore

So i say


Jah eli jah ah ah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah ah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah ah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah


Oluwa the last time we spoke

You told me surely my prayers

Are answered

But the delay don dey too much

Can't take It anymore

Can't take It anymore

Family and friends asking

Where my god dey

The only person wey believe

Don run away

Shocking mocking them laugh me

With your name

And if i no make am wetin i gain

Cause ile aye yi ogun ni

And I don't ready with my armor

My gee

David goliat ready for The feet

Na one stone meet goliat

He accept defeat


The Suffer Don Dey Too Much

Can't Take It Anymore

The Suffer Don Dey Too Much

Can't Take It Anymore

So I Say


Jah eli jah ah ah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah ah ah ah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah ah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah

Jah eli jah ah ah ah

Jah eli jah ah

Jah eli jah

Jah

Jah ah ah ah ah ah ah ah

Jah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status