Answer Me Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Answer Me - T Peller
...
Ma ko’yan mi kere I no small for laylay oh Ask about me sho'ye, mio shere oh My bebe oh Ma ko’yan mi kere I no small for laylay oh Ask about me sho'ye, mio shere oh When I day denge, you go dey pose We don’t tell them, wetin we know Girl shenk them, we sabi road Girlfriend, nah them be boss When I dey call make you answer me oh Nah you day give me the ginger yi oh Baby girl don’t go outside All you need is me inside (alone) If I dey call make you answer me oh Nah you dey give me the ginger yi oh Baby girl don’t go outside All you need is me inside (alone) Girl don’t you know I’m falling Girl its you that I’m calling (hey hey) Without you girl I’m lonely You should know you are for me Girl I put you in a feeling when you listen to my song When you see me are you falling for me Baby ko wa so Chief daddy I gat it no pressure Physically, mentally you already know When I dey denge, you go dey pose We don’t tell them, wetin we know Girl shenk them, we sabi roll Girlfriend, nah them be boss When I dey call make you answer me oh (answer me oh oh) Nah you dey give me the ginger oh (ginger me oh oh) Baby girl don’t go outside (Baby don’t go outside) All you need is me inside (alone) (Baby don’t go outside) If I dey call make you answer me oh (answer me oh oh) Nah you dey give me the ginger oh (ginger me oh oh) Baby girl don’t go outside Baby don’t go outside) All you need is me inside (alone) (Baby don’t go outside) When I dey call make you answer me oh (answer me oh oh) Nah you dey give me the ginger oh (ginger me oh oh) Baby girl don’t go outside (Baby don’t go outside) All you need is me inside (alone) (Baby don’t go outside) If I dey call make you answer me oh (answer me oh oh) Nah you dey give me the ginger oh (ginger me oh oh) Baby girl don’t go outside (Baby don’t go outside) All you need is me inside (alone) (Baby don’t go outside)