![Mari Maso](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/27/8d954feef1034e4f8b70bb4fcb56be81H3000W3000_464_464.jpg)
Mari Maso Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Yeah
Skilla
Creama
Oluwa Dey bless me Dem dey talk say nah soap
E dey pain dem for body cos they no get the skope
Cos dem see me Dey hustle them think say I no get hope
As Omo ogbon ti mo je say me i no gree fold
So pe ko ma gbe ke ke won lo
Awa ode le ba won sere mo
Awon elenu ma ri ma so o awa ode le ba won sere mo
So pe ko ma gbe ke ke won lo
Awa ode le ba won sere mo Awon elenu ma ri ma so o awa ode le ba won sere mo
Verse
Oluwa Dey bless me now say e be like film trick
If you try criticize me broda me feel free
Cos when I dey pray to GOD no body see me e
You try to hate on me e
You can never be me
Can never be me
Ojo jumo mon sise Kin le je eniyan laye
Eni to ma ga say ko ni duro la ye
Nah wetin dem tell me for house e
Everyday i Dey work make i fitti be person
No Dey copy another person
I can never be another person
Unless I go be me
uhh
You know say nah God dey bless me
See as them dey criticize me
You can never hate on God blessings
you can never hate God blessings eh
Oluwa Lon sa nu mi
Mo ni anu ni
Mo ni anu ni mo ri gba laye mi
Anu Oluwa mo ri gba la yi mi
keke won Lo o o
Oluwa Dey bless me Dem dey talk say nah soap
E dey pain dem for body cos they no get the scope
Cos dem see me Dey hustle them think say I no get hope oo
As Omo ogbon ti mo je say me i no gree fold
So pe ko ma gbe ke ke won lo
Awa ode le ba won sere mo
Awon elenu ma ri ma so o
Awa ode le ba won sere mo
So pe ko ma gbe ke ke won lo
Awa ode le ba won sere mo
Awon elenu ma ri ma so o awa ode le ba won sere mo
Okay nah
Ori yato sori
omo yato so mo
Ta ba fi omo we Omo
AMA no kan pa fun kan
Yemyte say They can never hate on God's blessings
Say nah God Dey bless we
Ehen nah