![Amazing Grace ft. Oba Reengy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/07/9001a5d25ed84de68b4c5be7358ee72f_464_464.jpg)
Amazing Grace ft. Oba Reengy Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2021
Lyrics
Amazing Grace
Your Grace dey come through steady for my way
Who would have thought You save person like me
Died for me and save me from my sins
Me I can’t explain
This Amazing Grace
Steady for my way
Save person like me
Save me from my sins
Me I can’t explain
Turn up and down,
Grace be the thing Wey Dey Carry me o
E Get E mouth,
Grace Wey Dey speak when them challenge me o
You hold me close, you never leave my zone, Yeah
I no know, why you come love me so, yeah
Chale no be my might
No be say i Sabi Sabi run my life, Auh
So I go Dey seek your face,
So I go Fit, go fit, go fit, run this race, yeah
Amazing Grace Wey Get mouth Dey speak for my matter
Ohhhhh
He will never never never never leave me yeaa ehhhh
Amazing Grace
Your Grace dey come through steady for my way
Who would have thought You save person like me
Died for me and save me from my sins
Me I can’t explain
This Amazing Grace
Steady for my way
Save person like me
Saved me from my sins
Me I can’t explain
My people no dey here
Them dey for ghetto
The place you brought me from
I can’t forget oh
I was heading for hell you found me
Radical Boy Ife lo wa miii
You gimme Comforter
Everything wey scatter
You re-arrange
With all my wahala
Plenty Jaburata
Your love the same
They cannot come near me oh
Because you cover me oh
Amazing Grace
Your Grace dey come through steady for my way
Who would have thought You save person like me
Died for me and saved me from my sins
Me I can’t explain
This Amazing Grace
Steady for my way
Save person like me
Save me from my sins
Me I can’t explain
Okay, It’s An Amazing Grace, Say
Yes ooo
Amazing Grace
It’s an Amazing Grace
Yes oo
Amazing Grace
I say It’s an Amazing Grace
Yes oo
Amazing Grace
It’s an Amazing Grace ooo
Yes oo
Amazing Graceeeeee