Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

O o o okwadewin

Happiness want kill me (kam na agwa gi)

Joy want kill me (kam na agwa gi)

For the same Naija (kam na agwa gi)

Where dem say money no dey

Ayiii

Happiness want kill me (kam na agwa gi)

Joy want kill me (kam na agwa gi)

For the same Naija (kam na agwa gi)

Where they say money no dey

Ayiii


I enter chvch and I see say money dey

Enter clvb u go see say money dey

Inside politics soft life dey

Some people dey zuzu dem dey get paid

Na you no get, na you dey hate

U dey feel the vibe, na we dey create

If you support your friends una go dey ball

Naija dey big enough for all of us

See the way dey pull up in a Rolls-Royce

Shalipoppi way, Elon Musk boys

Dem dey pity us say we don spoil

But for real life na we dey on soft

Why I want Japa when I get data

If e bad reach I enter Instagram

Only Sabinus u forget suffer

Tunde don post, God bless Africa


Happiness want kill me

Joy want kill me

For the same Naija

Where they say money no dey

Ayiii

Happiness want kill me

Joy want kill me

For the same Naija

Where they say money no dey

Ayiii


Dem say we too suffer

(Hold up, that's a lie but go off)

Say dem want kill us finish

(Hol' up, that's a lie but go off)

Dem say baba no strong

(Hold up, that's a lie but go off)

Say na we do yah' pass

(Hold up, that's a lie but go off)


Na we dey set trend everybody follows

Na we dey shobrez girlz on kolos

Na we dey trend pass Portable solo

Na we dey sing pass WizKid solos

Na we dey pray pass Pastor Jerry solos

Na we dey spray pass Igbo men solo

Na we dey vibe pass Yoruba men solo

Na we get politics Hausa men solos



(Grand P do the beat eh)

Happiness want kill me

Joy want kill me

For the same Naija

Where they say money no dey

Ayiii

Happiness want kill me

Joy want kill me

For the same Naija

Where they say money no dey

Ayiii

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status