blessed soul Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Starting from way back
The mad rapper an afrobeat star I am Nelxn
(All this started when i was 15
For my class we Dey do rap things
Dem no tell me say I sabi write rhymes
I was writing just to get my peace)
All this started when I was 15
For my class we Dey do rap things
Dem no tell me say I sabi write rhymes
I was writing just to get my peace
Motivation from my own gees
Took me far now you’ve seen something
No wan know if you play my songs
But e sure e go be one day
Man I came from the eastern place
To the west I dey give them jam
Want my music to heal some soul
Motivate those wey loose their hope
Heavy heart wey still dey pound
Heavy eyes wey no wan cry
But I’m here just to glorify jah
Say he gave me a better life
Cause I be blessed soul
Many many men wey Dey wrestle
Only jah dey double my blessings
No be everybody be Messi